Badogist, authentic source of entertainment News, New Nigerian Music, Breaking news, Nollywood, Fashion Photos, Celebrity Gossips, Sports, Video, Comedy
Wow..love in d air abeg good luck pls pay up asuu na.i wan go bak 2 xool
Very funny they jst the do luv the chop our country money na so patience always smilin cos she luvs money.
cute
Lov my ass,busy eatin our moni,4 their mind now,moni no b problem,mtcheew.
Jealousyyyyyyy........
Hahahahahah... Jona nd Patie...lol..love in tokyo..dat kiss pix sef..Jona no wan Kiss na Patience dey force am
Y love no go dey wen money dey?
Which formal head of State don show this kind love openly before? Abeg, feel free presido!
Wen woman suffer with man till d man make am, e good make she enjoy am. Aunty Patty ride on.
I hope you enjoyed this? Keep dropping your Comments as the Top 3 Overall Commentators will get gifts from Us at the end of the Month.
Wow..love in d air abeg good luck pls pay up asuu na.i wan go bak 2 xool
ReplyDeleteVery funny they jst the do luv the chop our country money na so patience always smilin cos she luvs money.
ReplyDeletecute
ReplyDeleteLov my ass,busy eatin our moni,4 their mind now,moni no b problem,mtcheew.
ReplyDeleteJealousyyyyyyy........
ReplyDeleteHahahahahah... Jona nd Patie...lol..love in tokyo..dat kiss pix sef..Jona no wan Kiss na Patience dey force am
ReplyDeleteY love no go dey wen money dey?
ReplyDeleteWhich formal head of State don show this kind love openly before?
ReplyDeleteAbeg, feel free presido!
Wen woman suffer with man till d man make am, e good make she enjoy am. Aunty Patty ride on.
ReplyDelete