Received This Couple of Minutes ago. .
Oga Presido,
First of all I hail ooo! I no say u no dey cary last. You be confirm warri pikin. But ur middle name Ebele means mercy and make u pity ur children settle their lecturers naa! The matter neva tire u? Suppose say ur pikin wey u born for belle follow us dey house, Sheeh you for never answer our we lecturers them? Una say make we bone kidnapping, militant things and all the bad bad things go enter school, now now na una com dey f**k up. All the things wey them lecturers don teash us for klass we don forget am finish. Last last, na una go still call us “half-baked”, “half-roasted”, abi na “half-fried”. Na una sabi.
Them talk say person no fit run pass him shadow.
We go dey lasgidi dey for you. Na ur time be dis use am well, but we go catch you for 2015. U don forget say youths na we dey vote pass. Na we too dey snatch ballot box, dey do rally and som kain kukere things them wey them dey take win election. U go still nid our help. That time too we go go strike. Shebi u sabi waka for bare feet, u go carry ur leg do ur rally. No thugs for u. We no go snatch ballot make you for win. If any maga try am we go fall am.
So Oga Jona, na ur opportunity be dis ooo. Make u code this stubborn ASUU make dem cary their wahala goback. We no say na rush them go rush us we no send. All join. Na who get leg dey pass exam no be who read. Na still who get leg dey get beta work. Na Naija we dey. So make u do something because our mate dem for private university don graj finish. We don tire to dey beef them. If u no shake bodi fast make u no forget say university of militancy still dey admit. Dey neva release 2nd batch ooo!
May u grit maale Patience for we, thank baba God say she and gran papa Soyinka don settle that their quarrel, 2 agbayas, plus all those bad belle advisers wey u get. God pass them! Bros Amaechi still dey Niger-delta here, the guy don tire for ur mata. We dey grit u for am too. We go stop for here. E go be na. Naija! student for life!
Na ur waffi boy. .
By Anonymous

Bros...wel don oo bt d mata b say afta dem don fal mugu finish...na we dey go stil kom cary moni wash our eye mak we 4 vote again!!
ReplyDeleteBros dis letter na him pure pass, ma prayer b say make bob jona arrnge ASUU matter may dem remove dis strike make we go bck skool, cos ma paleh don dey beef me die
ReplyDeleteBros na u big o, I salute u, u too much. No mind d red nose, him case na 2015 judgement go sound 4 am. Abeg I don tire 4 house oo, I don even 4get d chapter wey I dey 4 ma project.
ReplyDeleteBros i swear u 2 much u don talk am finish...as dem talk am A WORD IS ENOUGH 4 D WISE
ReplyDeleteConfirm!!
ReplyDeleteBro I lyk I die#gbam#
ReplyDeleteI love this..simply the truth
ReplyDeletee nor mata na..bros u don try.na dem dey make dis country jaja jaja according to my broda..anyways make we see weytin go appen na
ReplyDelete9z one
ReplyDeleteYouths go kidnap †̥̥ђ̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ boxes and ask for a Ramsom via Calling Off †̥̥ђ̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ strike oh cos man don tire oh...... A̶̲̥̅̊♏ so much made of Agirima †̥̥ђ̲̣̣̣̥ã†̥̥ ȋ̝̊̅ can take care Of †̥̥ђ̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ Anambra state Ballots boxes
ReplyDeletebut the mata be say ehn, make bob GEJ don suppose arrnge dis ASUU gbeke befr now.. haba
ReplyDeleteMaking brainzz letter!!thumbs up 4 u
ReplyDeleteBiko
ReplyDeleteJust a click here u are on ur way of making something out of nothing.this is a site dat is delibrately needs u to click on it,destitude is not ur portion .make money while you loose nothing http://www.TheWorkPaid.com/?share=22040
ReplyDeleteI knw no 4 oga jona self, he kon dey do say hem too no b lectura b4, he too no resemble half-baked?.

ReplyDeleteNo funny joke o pls o abeg, may God touch the hrt of our leaders
ReplyDeletecheck out dis link...http://www.theworkpaid.net/?share=43132
ReplyDeleteUnbelievable!!!y'all shld check dis out
ReplyDeletebit.ly/16213Af
I tells u...boys don tire for house.na so so chop chop and sleep I dey do for yard so tey ma yash no gree make ma trouser pass again..abeg bros jona pity us na or abi na bcos say u dey aso rock u don forget say wen u go skool u bo wear shoe.u tink say na bcos we youth dey take am coole na him u dey bone face for asuu.make u dey wait see wetin we go do if dis wahala reach december
ReplyDeleteAtin u hear
ReplyDeleteso so funny
ReplyDeleteOmo na u make sense pass
ReplyDeleteBros abeg e be like na unibunk u 4 graj ooooooo, no shaking u dey game .
ReplyDeleteomo make una leav d guy oh@sturborn ebele
ReplyDelete